fbpx
April 26, 2024

Obi of Onitsha pray for peaceful, transparent election for 2023

0
Onitsha-annual-festival

Dem lockdown The commercial City of Onitsha, Anambra State, yesterday because of the annual Ofala Festival of the Obi of Onitsha, Igwe Alfred Nnaemeka Achebe wey happen for grand style.

Different traditional rulers across the country, including Anambra State follow dey ground to witness the three-day events wey start on Friday, October 21 with youth carnival wey Onitsha Youths Council, OYC organize.

YOU STILL FIT ENJOY: How to Educate Yourself on a New Subject

The festival wey continue today, October 23, as Azu-Ofala, na hin dem dey use mark the 20th year reign of the Obi of Onitsha, wey don describe hin reign as the traditional ruler of Onitsha as a journey of leadership change with the sole purpose of fast-forwarding ancient traditional society to the 21st century.

You fit CLICK HERE go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *