fbpx
July 27, 2024

Even for another life, I go still serve my Oga Davido – Isreal DMW

0

Juju as fondly called by friends and colleagues don yarn another talk wey dey make every body wonder say, which human being be this? Nah him use his mouth talk say even if he still come another life, he go still prefer may him still be Davido’s servant. Nah wetin him talk be this on Instagram when him Oga wey be OBO sama am 2years UK VISA….Oya now, sharperly read the full tori belowREAD MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *