fbpx
April 26, 2024

2 Soldiers, One Civilian Don Die For Accident Wey Happen For Lagos

0

Two soldiers wey dey with the Nigerian army and one female civilian don change address go heaven for the accident wey happen at Obadeyi, along Lagos-Abeokuta Expressway, Lagos State, on Friday.

YOU FIT LIKE TO READ: Tinubu My Own In-Law, No Qualify To Be Naija Presido –  Who Talk Am? –  TeeMac

 

The accident happen between a truck and a Mitsubishi saloon car with number plate number  RNG 396 AA. We know say you go wan read the tori wella. Oya shook eyes make you digest am. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *