fbpx
April 27, 2024

Insufficient funds dey slow Lagos-Ibadan Expressway construction – Fashola

insufficient-funds-dey-slow-lagos-ibadan-expressway-construction

On Thursday, Babatunde Fashola, Minister of Works and Housing open up say di problem wey dey delay di completion of di Lagos-Ibadan Expressway na money wey no reach, and di price of construction material wey till increase. As e be now, Insufficient funds dey slow Lagos-Ibadan Expressway construction.

Hin tok this matter wey dey ground as hin blame di former administration wey bin no care about di necessary infrastructure.

Na for Television Continental programme, Your View na hin Fashola open up. Hin tok say crash barriers enter di site because of di volume of vehicles wey dey pass di e road, and hin beg for patience and cooperation with di contractors.

FOR MORE NEWS: Bandits kidnap DPO for Plateau

He add say di last mile of di project go completed by di first quarter of 2023.

Hin tok about di time wey di road bin don comot for budget, and how e bin dey engage di National Assembly until di president unveil di presidential infrastructure development fund.

Hin tok say, as for am, di real Anti- corruption na president wey go recover money wey pipo thief put am for investment for hin people.

As of now, na Insufficient funds dey slow Lagos-Ibadan Expressway construction.

You fit go read di full tori…READ MORE