fbpx
April 19, 2024

Joshua no fight Usyk with Confidence – Wilder

0

Deontay Wilder don shook mouth on top fight between Anthony Joshua and the Ukrainian Champion wey show Anthony Joshua sege for Saturday match wey enter round 12 to take retain the WBC belt.

We know say Boxers’ lover and analyst don talk say Joshua try well well for this second fight compare with the one wey dem fight before, improvement rightly dey. Meanwhile, upon everything wey Joshua do to fight better for this time, e still no reach am to collect him belt back from Usyk.

Wilder wey dey prepare to enter ring back for October 15 against Finland’s Robert Helenius after e chop better breakfast from the hand of Tyson Fury.According to him, he yarn say, him believes say Joshua no use confidence fight Usky and na wetin make in loose the fight be that.

You fit still enjoy this article: How to make money online in Nigeria (2022)

“Sometime you go fit see through fighter face whether him go fit loose a fight or win the fight, for Joshua matter I see say, he no get that kind confidence to take down Olysexandr Usyk even before the match.

Full tori tanda berekete inside punch…. sit don well enjoy the full tori. Click the read more button READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *