Junior Pope & Wife Acquire New House

Ogbonge Nollywood actor, Junior Pope, and hin wife dey burst with joy as dem kolobi brand new house to round off 2023.
The film person go hin Instagram page, post photos of the new house, and talk say na God hand e dey as e thank Baba God for the new house wey dem carry come their side. Jnr Pope con congratulate himself and hin wife for the achievement.
The photos wey Jnr Pope share show different sides of the fine house as e dey different times of the day.
Jnr Pope caption am like this:
FOR MORE NEWS:Β Stan Nze & Wife Carry Jayden for Church Dedication
“Our Home π
Dear Godβ¦It Can Only Be You!!!
We Canβt Thank You Enough πππππππ
Congratulations to us β¦β¦ @qutejay @dopeevents007β³
Fans and colleagues of Jnr Pope and hin wife don enter comment section hail dem.
You fit go read di tori see Junior Pope brand new house…READ MORE