fbpx
May 6, 2024

Stan Nze & Wife Carry Jayden for Church Dedication

stan-nze-wife-dedicate-son

Nollywood Actor Stan Nze & Wife Carry dia son Jayden Go dedicate for Church for First Time

Gistreel talk say Stan Nze and Blessing Obasi jubilate as their pikin, Jayden, land on October 21, 2023.
Dem talk say dem find out say na boy dey inside Blessing belle during gender reveal.
Stan talk say dem plan for two girls, but God get way we no fit sabi.

Despite everything, dem dey thankful and optimistic say the twin girls go show face soon.

 

FOR MORE NEWS: Obi Yarn Big Congrats to Osimhen, Oshoala & Co for CAF Awards

 

Now, the couple don carry their pikin, Jayden, go church, dedicate am to God.
The happy papa thank Jayden uncles and aunties wey join them celebrate, post joyous pictures and videos for hin Instagram page.

Stan Nze caption hin post, talk say: “Jay Bobo Goes To Church @dcchevron_

Thank you to all the Uncles and Aunties wey show face to celebrate with us.

You fit go read di tori…READ MORE