fbpx
April 29, 2024

Kaduna Election Tribunal don adjourn sitting

kaduna-court-adjourn-sitting

Di Election Petition Court for Kaduna on Monday, adjourn sitting till August 7, for adoption of final addresses, as parties for di petition wey dey challenge di election of Senator for Kaduna North Constituency close dia case.

Justice H.H. Kereng yarn say all di addresses  need to dey presented and signed on or before August 4.

Earlier, Counsel to di 2nd respondent, Peoples Democratic Party (PDP), D.B Kwajafa, wey suppose to open defence apply to close dia case.

 

FOR MORE NEWS: APC NEC: Confusion over Adamu reported resignation

 

According to wetin hin tok, dem don preview evidence by di petitioners and say di first respondent dey of di view say dem no need to call any witness.

Similarly, Counsel to di 3rd respondent, di Independent National Electoral Commission (INEC), H.S. Gachi, follow tok say dem no go call any witness, and dem apply to close di case.

You fit go read di tori see why Kaduna court adjourn sitting…READ MORE