fbpx
June 26, 2024

“Di Only Juju wey I know na Jesus” – Kanayo O. Kanayo

kanayo-no-dey-practice-juju

Inside recent interview, Nigerian actor Kanayo O. Kanayo reveal say hin no dey practice or believe in Juju, but hin portrays such roles for nollywood films because of di money.

He make am clear say di only “Juju” wey hin know na Jesus, but if dem give am diabolical roles, hin go take them as long as he receive hin payment.

Dis statement don spark reactions from concerned individuals for di comment page. A;; of dem express dia opinions about hin stance on di matter.

yungeplus: “Daddy KOK. If u like u deny. I dey come collect update for ur house sir.”

thuggatunes: “Bro literally owned a cult group.”

 

FOR MORE NEWS: Actor Musiliu Ajikanle don kpai weeks after receiving N3million for treatment

 

bright___r: “I hope we all know these money ritual jokes are just for cruise?? No go try am offline ooo.”

next_autos: “Na the interviewer I Dey pity for , if kanayo use you , you go explain tire, no evidence.”

yandetunez: “One thing about all this Juju or native doctors.. you hardly see them criticizing Christianity some even allow their children to go to church because they believe there’s God. But once pastor climbs altar na one juju man for him area he wan use preach.. funny how people will deny doing juju openly and the juju still de work for them.. Juju sef de show mercy.”

wyn.stayhomes: “E reach my turn to make sacrifices you won con give your life to Christ. My role model no be so oooo.”

You fit go read di tori as Kanayo tok say hin no dey practice Juju…READ MORE