fbpx
April 24, 2024

Lagos commissioner resign after Oniru building collapse

0
Idris\Salako

Lagos State Commissioner for Physical Planning and Urban Development, Idris Salako don resign.

Gbenga Omotoso, the Commissioner for Information announce this matter on Monday.

Omotoso said Governor Babajide Sanwo-Olu don accepted the resignation.

The official note am say as Salako don comot so, na warm-up to the restructuring of the Ministry and its agencies”.

Sanwo-Olu thank am for hin service and wish am success for hin future endeavours.

The governor warn all di players wey dey di sector say make dem respect the law or dem go faOne person die completely and dey no see nine after plane crashce the result of anything wey dey do wey no good.

Salako dey comot for di position after plenty times wey building don collapse for Nigeria commercial hub for di last few years.

Di one wey just dey happen, na for Oniru and na for di early hours of Sunday e happen. A seven-storey building under construction scatter for ground; two pipu don kpai and dem never find di remaining pipu.

As dem dey Address the media, Salako suggest say di developer na powerful man, make dem remember how he pursue state officials comot during enforcement.

CLICK HERE to read more

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *