fbpx
April 25, 2024

One person die completely and dey no see nine after plane crash

0

One person don die completely and rescue crew don dey look for nine others after a small plane don crash along di coast of di US state of Washington for Sunday, the coast guard yarn.

Di coast guard talk sey hin receive di report of di crash around 3:11 pm (2211 GMT) before hin kon send helicopters and boats go check di place as Local search and rescue officials too dey di scene.

YOU FIT LIKE READ: Flood for Jigawa, Tinubu sympathize with di pipu wey e affect

 

Di plane crashed wen hin dey fly over di Pacific Ocean inlet of Puget Sound wen hin dey go Renton Municipal Airport near Seattle.

Di coast guard talk sey dey don see sey one person don die but dem still dey look for di remaining nine pipu sey dem still dey search everywhere for dem as hin add am join sey dem never know why di plane crashed.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *