fbpx
April 24, 2024

Lastma officers don kill person papa over N50,000 bribe

0

No  be small gbege shele inside Lagos as one man wey be bereau de change dies as he suffer shock during a serious wahala with the officers of Lagos state traffic management agency wey them dey call LASTMA.

The family of a Bureau De Change operator, Modibo Usman,  don dey cry when them hear wetin happen wey cause the death of Usman following an encounter with two officers of the Lagos State Traffic Management Authority in the Surulere area of Lagos State.

Usman Modibo, wey them talk say he get hypertension for body dey go Foremost Radiology Consultant Hospital on Ogunlana Drive, Surulere, to collect test result for his daughter, Ummu, when he had the gbege with lastma…Why not read the full tori below….READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *