fbpx
April 29, 2024

Lawyers go pay N1m to apply for SAN

Nigerian-Lawyers-SAN

Di Legal Practitioners’ Privileges Committee (LPPC) don open applications for di 2023 award of di rank of Senior Advocate of Nigeria (SAN).

E say na N1 million fee dem go pay with di application.

Di LPPC, na notice by di Secretary/Chief Registrar of di Supreme Court, Hajo Sarki Bello, hin yarn say di application start on January 1, and e go close on March 31, 2023.

FOR MORE NEWS: Man hire hin friend for N10, 000 make hin kill hin pregnant wife for Ogun

Di notice state say di invitation dey in accordance with Section 5(2) of di Legal Practitioners Act, 2004, and Regulation 10 (1) (4) of di Guidelines for di Conferment of di Rank of SAN 2022.

“The Legal Practitioners’ Privileges Committee (‘the LPPC’ or ‘the Committee’) hereby makes a formal call for applications preparatory to the award of the rank for the Year 2023. Na wetin dey inside be that.

You go like go read di full tori…READ MORE