fbpx
April 26, 2024

Na why we drag ASUU go court over di strike be this. – FG

0
Osodeke-and-Ngige

Di  Federal Government don explained why dem drag Academic Staff Union of Universities, ASUU go di National Industrial Court of Nigeria (NICN) over di prolonged strike by dia members.

Dr. Chris Ngige, di Minister of Labour and Employment, don ask NICN make dem put mouth for so disagreement wey dey between di University lecturers for one letter wey dem address to the Registrar of di court wey dem make available to journalists for Abuja on Sunday. Di date wey dem put na Sept. 8.

 

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE: SERAP, students don sue Buhari over ASUU strike

 

For one statement wey Olajide Oshundun sign, Head of Press and Public Relations, di Ministry say di referral instrument don dey necessary after di failure of discussion between di union and di Federal Ministry of Education.

The Federal Government don ask di NICN make dem inquire into di legality or otherwise of di ongoing prolonged strike by ASUU leadership and members wey don continue even after apprehension.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *