fbpx
March 29, 2024

Despite Vote Of Confidence, Ayu dey face critical Week for Battle of Survival

0
Iyorchia-Ayu.

DESPITE di vote of confidence wey dem pass to Ayu for hin favour during di last meeting of di National Executive Committee (NEC) of di Peoples Democratic Party (PDP), di national chairman, Dr. Iyorchia Ayu, dey face critical times as hin enemies don dey conclude plans to make am step aside.

 

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE: Wike dey mock Secondus as hin dey tell Ayu say confidence vote no go save am.

 

Reliable party sources don reveal on Sunday, say apart from  wetin Governor Nyesom Wike and other prominent opponents of Ayu for PDP tok, part of di strategy wey go unfold this week na to use  political pressure groups and surrogates wey go make di media disturb am make hin resign.

Di  governor of Rivers don already reject di vote of confidence wey dem pass give Ayu.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *