fbpx
April 19, 2024

NAFDAC don warn against too much use of bleaching cosmetics

0
cosmetics-abuse-NAFDAC-office

The National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) don warn Nigerians against too much use of bleaching cosmetics, dem yarn sy e fit lead to skin cancer.

This talk dey inside statement wey dey signed by the agency media consultant, Olusayo Akintola, and dem make am available to newsmen on Sunday for Abuja.

YOU STILL FIT ENJOY: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

The statement reveal say the Director-General of the agency, Mojisola Adeyeye,  professor, na hin give the warning for the weekend when dem dey the brainstorming session of a two-day top management meeting of the agency for Lagos.

Mrs Adeyeye yarn say the abusive use of cosmetics fit lead to internal damage of body organs and e fit follow cause death.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *