fbpx
April 19, 2024

Tension for Nasarawa As Ex-Commissioner Ibrahim-Abubakar Escapes Assassination

0
Ibrahim-Abubakar

The report wey enter be say e never tey wey Ibrahim-Abubakar dump hin former party, the All Progressives Congress (APC) after hin lose for the just concluded APC assembly primary election wey dem do for the state and dem  join the New Nigeria Peoples Party as a candidate for Doma South for the House of Assembly.

YOU STILL FIT ENJOY: NAFDAC don warn against too much use of bleaching cosmetics

Na on top hospital bed Ibrahim-Abubakar narrate the tori give journalist he yarn say, hin dey in pains, but hin wan reveal to the world say on the 21st of this month, e go Rukubi Town and hin donate relief materials, including cash and other items to victims of flood disaster for hin Local Government, Doma.

The tori full ground, CLICK HERE go enjoy the full tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *