fbpx
April 20, 2024

Naira redesign policy: Kidnappers go dey ask for dollars as ransom– Gumi

0
500-and-1000-naira-notes-CBN-decision-Priority

A controversial Islamic scholar wey dey stay for Kaduna, Ahmad Gumi, yarn say di naira redesign policy wey Central Bank of Nigeria (CBN) start, go make kidnappers dey ask for dollars as ransom.

Remember say on October 26, di CBN governor, Godwin Emefiele announce say dem don redesign some new naira notes.

Di nation apex bank yarn say di new notes include N200, N500 and N1000, dem add say di new design and issues go dey effective from mid-December

2022.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

As Gumi react to this development, hin yarn say CBN no plan di redesign well, and no be now dem suppose do naira note redesign. He yarn say di redesign go wreak havoc for di economy of di country and e go affect di citizens.

Di tori dey inside Vaanguard…click here go read di full tori… READ MORE

For more News: kidnappers demand N50m for former deputy VC of University of Ibadan.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *