fbpx
July 27, 2024

National electricity Grid don Crash To Zero Megawatts, 7th Time In 2022

0
Power-grid.

Around 10am on monday, the national electricity grid get 3,712MW wey generate from 21 Generation Companies (GenCos) before e drop to 0MW one hour after.

Information from the System Operations make us know this one. Na only one section of the Transmission Company of Nigeria (TCN), Afam IV, bin dey on  grid but with zero supply as of 12noon.

 

YOU STILL FIT ENJOY: NAFDAC don warn against too much use of bleaching cosmetics

 

As of Sunday, the highest generation na 4,100MW while the lowest na 3,652MW with the frequency between 49.04 Hertz (Hz) and 50.34Hz.

Consumers don yarn say the power supply don increase for their area since July 1.

E just be like the Abuja Electricity Distribution Company (AEDC) dem dey get 300MW before. Now dem confirm say wetinndem dey give dem per day don increase to over 500MW.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *