fbpx
April 24, 2024

NDLEA don see cannabis and tramadol for crayfish sack

0
NDLEA-

The National Drug Law Enforcement Agency NDLEA don see 15 parcels of cannabis and 600 grams of tramadol wey dem hide for inside sack of crayfish wey dem wan export to Dubai, United Arab Emirates.

This tori dey for inside statement by the Director, Media and Advocacy, NDLEA, Mr Femi Babafemi, on Sunday for Abuja.

How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Babafemi yarn say the people wey carry this drug bin dey try export am go Dubai, but the plan no dey successful as operatives seize am, and dem kon arrest the agent, Osahor Ekwueme, wey present am for export.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *