fbpx
March 28, 2024

Trailer Drivers don Block Lokoja-Abuja Highway because Of Dangote Cement Plant wey dey closed.

0

The blockage wey start on Friday evening for the Koton-Karfe end of the highway don go far, so tey e reach Felele Abuja-Okene highway on Saturday.

Trailer drivers don block the Abuja–Lokoja-Okene highway as part of dia protest because of the closure of Obajana Cement Plant by the Kogi State Government.

Na like this flood for Lokoja-Abuja highway cause fuel scarcity and queue

The long queue wey these trailers don cause so, don make other vehicles pause for where dem dey. As e be now, road no dey for other vehicles to pass.

Some of the commercial drivers wey see chance follow Tribune Online talk on Saturday, yarn say dem bin dey road dey go Abuja from Kwara State but, because of the road wey block, dem no fit go again and the situation don force dem make dem stay for Lokoja.

You fit CLICK HERE read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *