fbpx
April 26, 2024

No dey use IPOB name dey cause confusion

0
IPOB-

ONE of di leaders of di Indigenous People of Biafra, Tochukwu Obi, don warn criminals, wey dey cover theirself as unknown gunmen,make dem stop to dey pretend dey use IPoB name for di bad things wey dem dey do. He yarn say di group is not part of  di killings anywhere for Biafra land.

Obi don warn Nigerian security operatives make dem no dey tag di criminals wey dem kill or arrest as IPoB members,e insist say no be dem, those people wan just give IPOB bad name.

YOU STILL FIT READ: Gombe Governor yarn say Boko Haram bandits still dey terrorise dem for North-East

Hin talk say IPOB na peaceful and non-violent group wey wan free di people of Biafra wey dey suffer from di hand of people wey dem imposed on with di fraudulent amalgamation by di British.

You fit CLICK HERE go read di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *