fbpx
April 20, 2024

Gombe Governor yarn say Boko Haram bandits still dey terrorise dem for North-East

0
Boko-Haram-North-East

Di insecurity wey dey everywhere for North-East Nigeria still dey even as Federal Government bin don promise to end di ugly incident.

Na Gombe State governor na hin carry this tori come outside, Muhammadu Inuwa Yahaya, for di opening of di 7th regular meeting of di forum wey dem do on Friday for di Banquet Hall of di Government House for Gombe.

YOU FIT STIL LIKE READ: Buhari dey go UN 77th General Assembly for New York on Sunday

Governor Yahaya don talk plenty times about the same challenges wey make di formation of di North-East Governors Forum (NEGF) still dey for di matter even till today. Hin add say some recent matter wey dey make people worry follow make di meeting dey very important.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *