fbpx
May 2, 2024

No discuss your wife with side chick – Governor Ortom aide

No-discuss-your wife-with-your-side-chick-ortom-aide

Smith Akom Takema, di Senior Special Assistant on Rural Development to Governor Samuel Ortom of Benue State, don sound note of warning to married men wey dey keep side chicks. Na inside hin Facebook page on Monday, January 9, hin  advise married men,  e say no discuss your wife with side chick

He advise dem say make dem dey  fulfil duties with their wives and make  dem eat di food wey their wife prepare, instead of to abandon her completely because of their mistress.

FOR MORE NEWS: Cuppy marriage to Ryan Taylor – “Call me Mrs. Certi”

For di six commandments for cheating husbands, Takema write,

“Caution for married men wey dey keep side chicks

1) No fall in love with your heart but do am with head.

2) No discuss your wife with side chick.

3) No accept gifts from them to your wife.

4) No dey carried away and no give dem belle.

You go like read di full tori… READ MORE