fbpx
May 17, 2024

NSIA don unveil platform to stimulate devts for Nigerian digital ecosystem

0
NSIA-Digital-technology

Di Nigeria Sovereign Investment Authority, NSIA, don launch their maiden edition of Prize for Innovation Programme, e dey aimed at stimulating innovation and development of di Nigerian technology ecosystem.

As dem dey talk for di launch for Lagos, Managing Director, NSIA, Mr. Aminu Umar-Sadiq, yarn say di programme  go allow di Authority gain direct access to di Nigerian technology ecosystem.

FOR MORE NEWS: I go restore security, correct di economy – Atiku

He explain say for centuries, prizes for different fields of human endeavour don serve as reward and tool of encouragement for ideas wey fit solve critical challenges for di human race.

According to am, e don help nurture novel ideas and ingenious innovation for science, technology, and many other fields.

This tori dey insideVanguae…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *