fbpx
April 29, 2024

Obasanjo No Fit Tell Us Who We Go Vote For 2023 – APC Youths

tinubu-obasanjo

Nigerian youths wey meet for Abeokuta, Ogun State in dia large number for national summit don yarn say di endorsement of Labour Party presidential candidate, Peter Obi by former President Olusegun Obasanjo dey personal. Dem tok say hin no fit dictate to them who to vote for di forthcoming general elections.

Di national director-general of APC Professionals Council, Hon. Seyi Bamigbade, say Nigeria democracy don dey beyond stage where one person go single-handedly determines who go becomes di leader, he tok say di former president no fit play god.

FOR MORE NEWS: Capital market players foresee election year turbulence, recovery

Bamigbade accuse di former of expressing frustration over hin inability to control di current government.

 

According to Bamigbade, wetin matters most na di acceptability among di Nigerian populace. Hin tok say na wetin Asiwaju Bola Tinubu dey enjoy among di Nigerian young population as dem see for di mammoth crowd wey surround di party rallies across di states.

You fit go read di full tori…READ MORE