fbpx
April 29, 2024

We no owe Ondo workers salaries – Akeredolu

Rotimi-Akeredolu-

Di Ondo State Governor, Rotimi Akeredolu,say hin administration don fulfill dia promise say dem no go owe workers’ salariesfor di state, dem go pay workers when payment dey due.

He state say di state workers don receive dia salaries up till November 2022 but di delay in December salary na because of di advice of di labour leaders for di state, to allow workers meet new year financial obligations.

FOR MORE NEWS: South South Leader, Clark don endorse Peter Obi

Akeredolu tok this one for di annual prayer meeting with di state public servants on Tuesday, di first working day of di year, wey dem hold for di Governor office, Akure, di state capital.

Di governor still assure di workers say dem go collect dia December salary soon, and hin promise say di one month wey remain from di inherited seven months’ salary arrears go dey paid before di end of hin tenure.

You fit go read di full tori…READ MORE