fbpx
May 17, 2024

Obi go win South-East votes – Okupe

Peter-Obi-and-Doyin-Okupe

Former Director General of di Obi-Datti Campaign Council, Doyin Okupe, yarn say di Labour Party candidate, Peter Obi, go win di South-East votes for di 2023 presidential election.

According to di former presidential aide, di former Anambra governor go get 25 per cent of votes in no less than 24 states for di polls.

Okupe talk am as reaction to election projections unfavourable to Obi, wey hin yarn say e ignore important electoral parameters.

FOR MORE NEWS: We no dey rig election, na politicians dey do am – INEC

“THISDAY ELECTION CENTER PROJECTIONS. I wish to say categorically and with a very high sense of responsibility and objectivity, that the projections are false, bogus and do not represent the actual situation on the ground across the nation. They are essentially aimed at misinforming the public”.  Na wetin hin talk be that.

“Peter obi go win and hin go lead for di  SE averagely (70 per cent) including all states for di SS.

For di SW, hin go score minimum of 40 per cent for Lagos. 25 per cent for Ogun, Oyo, Ekiti and Ondo.

You fit go read more o this tori…READ MORE