fbpx
May 14, 2024

Peter Obi react as US Secretary, Blinken call Tinubu, make promises

obi-react-to-us-secretary-call

Peter Obi, Labour Party candidate for di February 2023 presidential election, don react to di call between US Secretary of State, Antony Blinken, and President-elect, Asiwaju Bola Tinubu.

Remember say Blinken, on Wednesday call Tinubu for phone to emphasize hin continued commitment to further strengthening di US-Nigeria relationship with di incoming administration.

Reacting, Obi yarn say di US responses to Nigeria affairs suppose dey based on mutual respect, shared ideals, aspirations and interests wey suppose  better di considerations of any individual.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Court don nullify Alex Otti candidature, all Labour Party candidate for Abia, Kano

 

According to di former Anambra State Governor, di United States suppose wait for di full resolution of di ongoing judicial processes before dem do or tok anything like that.

Also, hin yarn say di final determination of di true winner of di election fit only come from relevant courts of law.

You fit go read di tori see as Peter Obi react to US secretary call…READ MORE