fbpx
May 7, 2024

No cause for alarm, my inauguration ongoing as planned – Otti

Dr-Alex-otti-yarn-say-no-cause-for-alarm

Abia Governor -elect, Dr Alex Otti, don encourage Abians make dem no panic over hin purported sack by Federal High Court for Kano, hin yarn say there is no cause for alarm over di kangaroo judgement.

Otti wey tok with Vanguard for Abia, yarn say arrangements for hin swearing- in on May 29 dey on full gear as planned,and hin declare say di antics of di enemies of democracy no fit truncate di will of Abians.

 

FOR MORE NEWS: Peter Obi react as US Secretary, Blinken call Tinubu, make promises

 

Dis na as di Labour Party dismiss di said judgment as a waste of time.

You fit go read di tori as Otti tok say no cause for alarm…READ MORE