fbpx
April 26, 2024

Ogun State Don Give Him Workers Another ‘No-Work-Day’

0
Ogun Declares Tuesday Work-free Day for PVC Registration

Ogun State Governor, Prince Dapo Abiodun don announce tomorrow, Friday, 29th July, no work day for him people.

Dis go be di e second time for this week wey the sate don announce holiday for him workers.

YOU FIT LIKE TO READ: Naija young Bobo wey dey earn over $50,000 weekly working in Nigeria

Remember say  Dapo Abiodun for , Tuesday, 29th July, 2022  announce no work dey for workers for the state.Di reason for did holiday an to make workers go register for dier voter card.We know say you go wan read the tori. Oya take make you collect. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *