fbpx
March 28, 2024

Tinubu My Own In-Law, No Qualify To Be Naija Presido – Who Talk Am? – TeeMac

0
tunibu-not-qualified- for president

TeeMac don advice Naija people say make dem no go for di candidate wey All Progressive Congress(APC) put down to take over from Oga President Muhammadu Buhari in 2023.

Born Omatshola Iseli, di artiste wey claim say him be  Tinubu in-law, talk say make Naija people think wella before dem pick di person wey go take over from Buhari.

YOU FIT LIKE TO READ:  Hanifa: Court Don Serma Killer Of Kano School Girl To Death By Hanging

Teemac talk say  di former Lagos State governor no qualify to be Nigeria’s presido, him kon add say many cockroach dey him cupboard. We know say you go wan read the real tori. Oya shook your eyes make you read am yourself. READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *