fbpx
March 28, 2024

Omotola don relocate with her family go Hollywood.

0
Omotola-hubby-

Leading Nollywood actress Omotola Jalade-Ekeinde don relocate go United State of America with her family.

The Nation spot the producer and practitioner and her family on Sunday, September 24 for inside church service wey dey West Hollywood.

YOU STILL FIT ENJOY: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Dem ask Omotola whether na holiday she go do for US.  The multi-award-winning actress yarn say na there dem dey live now, no be holiday.

She be one of the biggest actors wey come out for Africa.  The former model do her Nollywood film debut in 1995 and since that time, she don do more than 300 movies wey don sell millions of copies.
The tori dey inside The Nations, CLICK HERE make you see am.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *