fbpx
April 29, 2024

2023 polls aftermath: PDP face survival threat

pdp-face-survival-threat

Di Peoples Democratic Party, PDP, wey pipo dey hail as di largest political party for Africa, remains disunited months after di recently concluded general elections, also, dem dey face survival threat.

Prior to di 2023 polls, di party bin already dey stand on shaky note, and as dem lose di presidential election, data one don put the final nail for di coffin.

At the return of democracy in 1999, di PDP bin no only control di nation presidential seat, but dem dominate for both chambers of the National Assembly. Dis na di scenario until 2015 when di All Progressives Congress, APC, stage an upset following a merger of different parties.

 

FOR MORE NEWS: Insecurity for Southeast: Hand over presidency to me – Ezekwesili tell critics

 

Also, dis one dey aside from di fact say more than two-third of di States for di federation dey under dia rule. Some party members bin even boast say di party go preside over government affairs for di Kontri for several decades. But e no happen for reality

According to report, di tide start to tilt against di PDP following dia choice to field former President Goodluck Jonathan for di 2015 presidential election amid opposition from some prominent politicians, especially from di Northern part of di kontri.

Some politicians, mainly from di northern extraction, opposed Jonathan second-term presidency on di premise say power suppose return to di region following di demise of President Umaru Yar’Adua, wey die only two years into his presidency.

You fit go read di tori see as PDP dey face survival threat…READ MORE