fbpx
April 26, 2024

Obi,2023 i go order Uber for you and your family back to Anambra – Tinubu

0

Presidential candidate of di All Progressives Congress, APC, Asiwaju Bola Tinubu tok say di presidential candidate of di Labour Party, LP, Peter Obi no sabi road to lead as president of Nigeria.

Tinubu yarn dis one on Tuesday at di APC presidential campaign flag-off for Rawang Pam Township Stadium inside Jos, Plateau State.

U FIT ALSO READ Time don reach for Nigerians to take over power – Aisha Yesufu clear Soludo

Hin tok say “Peter obi, or Obidient. Abi wetin dem dey call am self,hin leave Anambra con dey live for Lagos sebi pipol dey tok say no place like home ni so make obi dey readi to go back to hin village oo bi 2023.

Tinubu tok say since obi no know road.to Anambra again,2023 hin go order Uber for obi wen go carry am go back home

List of Pipol wen show include President Muhammadu Buhari, Senate President Ahmed Lawan, the APC governors among other party national stakeholders.and others

Shettima self assure women and youths say make dem no fear to vote for APC for 2023 say dem cover dem like AIICO Insurance

Tinubu tok say “God go make nigeria dey more greater than wetin e dey now…food and job go full ground brekete.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *