fbpx
April 19, 2024

Time don reach for Nigerians to take over power – Aisha Yesufu clear Soludo

0

Famous Nigerian activist and social critic, Aisha Yesufu, don react to wetin Governor Charles Soludo’s dey tok against di presidential candidate of di Labour Party (LP), Peter Obi,

Aisha tok say Nigerian politicians think say na dem get Nigeria or maybe na dia fore father will am give dem.

U FIT ALSO READ AS HE DEY HOT: Peter Obi No Fit Win 2023 Presidency – Soludo

She don call on Nigerian citizens say its high time dey collect power from those pipol wen dey feel say dem dey too important dan di citizens.

Governor Soludo way bin attack peter Obi on Monday,for wetin hin tok, hin say peter obi no go win di presidential election like say hin bi God

Soludo tok say obi bin carry huge amount of money from di State account during hin tenure for Anambra..

Aisha tok say “Power is sweet”sote yahoo boi self dey claim say hin na enterpreneur. soludo no bi your fault

Seh Soludo don ask hin friends wen bi dey for PDP why dey no fight for power to go to di South south

Na wetin Aisha bin yarn bi dat for her Twitter account.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *