fbpx
April 24, 2024

Pipeline contract: FG dey use security matter play candy-crush -Akeredolu

0

The Ondo State Governor, Mr Rotimi Akeredolu, don condemned the way Federal Government fail to strengthen security Architect of the country, rather FG dey empower private security outfit buy weapon wey Federal government no allow State government to buy, just because say government wan protect pipeline.

The governor yarn this inside the press statement wey him Chief Press Secretary on Wednesday release. According to the governor wey be the Chairman of the Southern Governors’ Forum, with the kind contract wey Federal Government dey give private security outfit so, wetin e mean be say, FG don gree say may the outfit dey carry weapon wey state no fit buy to take fight insecurity matter.

According to Akeredolu, to carry that kind serious matter, security matter wey dey worry the Country give some individual for the country, e no make sense at all, E just be like say FG dey use the matter play candy-crush.

Everything wey he talk dey inside the Statement wey the Governor release.

Click the read more the enjoy the full tori  READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *