fbpx
May 5, 2024

Police raid IPOB hideout for Rivers

Rivers State Police Command don raid di hideout of di Indigenous Pipol of Biafra, IPOB, for Oyigbo Local Government Area of di state.

Commissioner of Police Okon Effiong na hin yarn dis one on Friday while parading some suspected criminals wey dey terrorize some parts of di state.

U FIT ALSO READ Armed robbers dey kill, rob on Lagos-Benin road – Ogun PDP candidate lament

According to Effiong, 10 members of IPOB, including those who dey involve in di burning of Oyigbo police station during di EndSARS protest were also arrested.

Effiong who don vow say dia command no go allow any form of criminal activities inside di state at all. tok say hin seven out of the eight kidnappers who abduct di CEO of one Oil company for Rumuokoro flyover.

CP Effiong, tok say na like over 120 suspected criminals na hin dey don arrest for various offences across di state.

Hin tok say,“ Twenty-two kidnap suspects and 27 armed robbers were arrested and three police officers don kpai within di time under review.”

CP Effiong tok say 21 arms and 136 ammunition na hin dey recover, also dey rescue 11 victim wey dem kidnap. dey also destroyfour bunkering sites beetwin October and December 2022.

To read di full tori CLICKHERE