fbpx
May 2, 2024

Pray for smooth transition for 2023 – Oyo Assembly Speaker dey tell Nigerians

Oyo-Assembly-Speaker

Speaker of di Oyo State House of Assembly, Adebo Ogundoyin advise Nigerians make den pray for smooth and peaceful transition for 2023.

Di Speaker make di call for statement to newsmen on Saturday for hin new year message.

Ogundoyin say Nigerians need to increase dia voices in prayers to God for a peaceful and prosperous new year.

FOR MORE NEWS: INEC – Almost 1.7 million PVCs still dey our office for Lagos

Oyo Assembly Speaker mention say di events wey go come up for di year 2023, especially di general elections dey crucial and important to di nation.

He advise di citizens make dem increase dia prayer.

He add say di general elections for 2023 go be another test for di current democratic rule for di country.

You go like read di full tori…READ MORE