fbpx
May 5, 2024

London Trip: G-5 Governors Don Break Silence, Dem Deny Say Dem Get Deal With Tinubu

Bola-Tinubu-G-5-Govrnors-

Some media reports yarn say di presidential candidate of di All Progressives Congress (APC), Bola Ahmed Tinubu bin strike deal with members of di G-5 for di meeting wey dem do for London to form alliance for di 2023 presidency. But di G-5 governors deny say dem strike deal with Tinubu or di Labour party presidential candidate for London.

After days of assumptions over di outcome of dia meeting for London, di five governors of di Peoples Democratic Party (PDP) known as G-5 yesterday ignore di reports wey suggest say dem don take decision on di presidential candidate wey dem go support for di 2023 presidential poll.

FOR MORE NEWS: Expel me and see if una go survive – Wike dares PDP 

Following reports say di governors don decide to settle for southern presidential candidate, limiting dia choice to Tinubu or di Labour Party candidate, Peter Obi, di PDP leadership don threaten to slam di governors with sanctions for engaging in anti-party activities.

You fit go read di full tori…READ MORE