fbpx
May 15, 2024

Akpabio Senate President position na big slap to Igbos – Primate Ayodele

primate-ayodele-warn-southeast-politicians

Di leader of INRI Evangelical Spiritual Church, Primate Elijah Ayodele don warn di Southeast politicians about di senate president election wey dem go hold today, Tuesday. Primate Ayodele don warn say if Senator Godswill Akpabio emerge, e go be big slap to di Igbos for di country.

Inside statement wey dey signed by hin Media Aide, Osho Oluwatosin, di cleric yarn say Akpabio emergence no go make any difference for di Senate and e no go help di democracy of Nigeria as expected.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Akpabio elected as Senate President

 

Primate Ayodele yarn say if di senate president go be Christian, it suppose be Southeast politician and no be person from di south-south.

Also, Primate Ayodele warn Nigerians make dem dey watchful and prayerful as hin foresee troubles wey person no go fit explainable.

You fit go read di tori as Primate Ayodele warn Southeast politicians…READ MORE