fbpx
May 15, 2024

I Hear Of Plot To Arrest Yari – Sen Ningi

plot-to-arrest-yari

Senator Abdul Ningi, senator-elect representing Bauchi Central Senatorial District yesterday yarn say hin hear di allege plot to arrest one of di contenders for di Senate President office, Sen Abdulaziz Yari and other senator-elect wey support hin bid before di inauguration of di senate, Tuesday.

Sen. Ningi, wey tok during live television interview on top Arise TV, on Monday, yarn say hin hear of threats to arrest.  Hin bin dey answer di question about di allege plot to arrest Sen. Yari and some of hin supporters.

 

Cook-a-thon: Chef Dami don overtake Hilda Baci 100-hour record

 

Hin explain say last night, hin bin dey go programme around 9pm and one friend call am tell am say make hin not to go.

According to di friend, some pipo (senators-elect) opposed to Sen. Akpabio go dey arrested and that even Sen. Yari himself.

Also, hin don hear di rumours, (of arrest of Yari or/ and hin supporters) dey grow by di day. However, hin believe say nothing like that go happen.

You fit go read di full tori of di allege Plot to arrest Yari…READ MORE