fbpx
December 22, 2024

Productivity fit comot plenty Nigerians out of poverty – Report

Nigeria_Productivity

Report announnce say Nigeria need overall productivity to lift 133 million out of multidimensional poverty. Poverty dey ranked high among Nigeria challenges.

Di National Bureau of Statistics, NBS, announce say 65 per cent of Nigerians dey live in poverty.

FOR MORE NEWS: EFCC don arrest one 21-year-old base on €17,000 fraud

According to di report, nearly all economic indicators don shown say di country dey in di wrong direction to solve di problems.

E state say for all spheres of di country productivity na di way out of Nigeria economic challenges.

“When we focus on productivity, we accept that we want to improve our ability to produce more with less. That is all that matters for raising living standards, making it a far better strategy than just focusing on GDP growth”, Na wetin di report state be that.

You fit go read more of this tori…READ MORE