Registered voters for Lagos don enter 7million – INEC

The joint body wey dey in charge of election for Nigeria INEC don talk voters wey register for Lagos alone don enter seven million. As e shock you, na so e shock me too! Wey dem for come? How e take reach that number? all of this you fit get full details below.READ MORE