fbpx
March 29, 2024

Replace Tinubu as candidate, Atiku spokes person dey tell APC

0
Bola-Tinubu-

Di All Progressives Congress need to replace dia presidential candidate for di 2023 election, Bola Tinubu, so that dem go avoid more embarrassment, Phrank Shaibu, di Special Assistant (Public Communications) to di presidential candidate of di Peoples Democratic Party, Atiku Abubakar, give this advise on Sunday.

Hin talk say Tinubu suppose dey contest to be di Grand Comedian of di Federal Republic, no be Grand Commander of di Federal Republic because of di kain mistake wey hin dey always make.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

“Tinubu fit be successful politician wey hin lifetime ambition na to be President of Nigeria, but e take more than politician to become Nigeria President. Among other things,e take credibility. Di fact say everything about Tinubu dey covered in secret go tell pipo say di APC presidential candidate no get di credibility to govern country like Nigeria.

This tori dey inside PUNCH…READ MORE

For more news: Atiku dey on fresh move to settle PDP crisis

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *