fbpx
April 24, 2024

Atiku go solve oil problem – Campaign council

0
Atiku-Borno-

Di Atiku-Okowa Presidential Campaign Organisation yarn say dem sympathise with Nigerians because of di fuel scarcity wey dey make life very hard for Nigerians, hin talk say dia presidential candidate, Atiku Abubakar, dey feel their pains.

Di Atiku-Okowa campaign follow assure Nigerians of practical way out to di returning challenges of supplying fuel to Nigerians, product wey di country suppose get in abundance.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Di campaign reveal this statement by dia spokesperson, Kola Ologbondiyan, on Sunday, dem add say Atiku dey prepared to wedge all leakages wey don cheer mismanagement and inconsistent delivery of fuel to Nigerians.

Ologbondiyan say, ‘’Our candidate don dey consistent on di need to liberalise di oil and gas sector, by allowing private investors make dem engage actively for that sector while hin administration go provide di enabling environment wey go allow business grow.

This tori dey inside PUNCH…READ MORE

For more news: Fuel scarcity go dey till January – marketers

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *