fbpx
April 19, 2024

Retail price for petrol stay for N189.46 in August 2022.

0
National-Bureau-of-Statistics-NBS

Di National Bureau of Statistics (NBS), yarn say di average retail price wey customers fey pay for Premium Motor Spirit (Petrol) for August 2022 na N189.46.

E dey according to di NBS Premium Motor Spirit (Petrol) Price Watch for August 2022 wey dem released for Abuja on Friday.

Di report say di increase shows 14.89 per cent increase if dem compare am to di value wey dey record for August 2021 at N164.91.

YOU FIT STILL ENJOY: Economic crisis, job losses don worst, food price don increase.

Even if dem compare di average price value with di previous month of July 2022, di average retail price decreased by 0.29 per cent from N190.01.

Di report say for state profile analysis, Kaduna State bin get di highest average retail price for Petrol with N210.94, followed by Jigawa with N210.50 and Ebonyi with N205.50.

You fit CLICK HERE read di tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *