fbpx
April 26, 2024

Security for Anambra: Na lie Oshiomhole yarn — Obi

0
Peter-Obi-and-Adams-Oshiomhole-security-

The Presidential standard-bearer of the Labour Party, LP, Mr. Peter Obi, don yarn say the former governor of Edo State, Adams Oshiomhole, lie about the security for Anambra State when dem still dey Obi tenure.

As dem dey talk for the Youth Conference of APC, the party wey hin dey as their past chairman, Oshiomhole yarn say Obi successor bin start to dey scatter kidnappers house for Anambra state.  Oshiomhole still yarn say na Obi bring the Bakassi Boys enter the state.

YOU STILL FIT ENJOY: ADC don expel Kachikwu and other people from party

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *