fbpx
March 29, 2024

Senate go review impeachment threat against Buhari on Tuesday.

0
Lawan.

This week, senate go meet to review di six-week ultimatum wey dem give President Muhammadu Buhari to end insecurity or dem go impeached am.

Di upper legislative chamber go resume on Tuesday from the end of session break, dem go sit down as a whole to consider di security situation wey dey di country since dem give di ultimatum and to come up with other decisions.

YOU STILL FIT LIKE READ: Buhari dey go UN 77th General Assembly for New York on Sunday

Some Peoples Democratic Party (PDP) legislators for di senate don stage walkout after Senate President Ahmad Lawan overlooked movement by di minority leader, Philip Aduda.

The lawmakers comot for di chamber after Lawan no allow Aduda present hin motion on insecurity. Di opposition senators, wey reach over 20 people, later give di president six-week ultimatum to tackle insecurity for di country or dem go comot am for seat.

You fit CLICK HERE go read di full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *