Shelter Afrique don approve $19.5 million credit to Nigerian firm
Shelter Afrique don extend USD19.5 million line of credit to Lagos-based real estate firm, Mixta Real Estate PLC.
Di seven-year facility with moratorium of 24 months don dey structured to co-finance Mixta affordable residential projects investments and for debt refinancing..
Of the amount, USD9.75m go dey used for co-finance 1,171 affordable housing units comprising di ongoing Beechwood Park project (187 units) and New Marula projects (984 units).
YOU GO LIKE READ: 9 Soft Skills Workers Need In The Workplace
Di other USD9.75m go dey used to repay part of Mixta seven-month commercial papers wey dem raise from di capital markets that dem go fit reduce di aggregate commercial papers.
This tori dey inside Leadership…READ MORE
For more news: World Bank don readi to invest $700m for girl child education in 19 states